lyrics

Yemi Alade – EFCC LYRICS

Advertisement

CHORUS
Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC,
why you badge into my home

Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc why you searching
through my phone, girl me I wanna know

The girl just dey sheweray sheweray sheweray,
the girl just dey show me plenty werey 4ce

Advertisement

Verse 1
Me I no be olosho
No give me bobo
Come take the kondo, I tell you no no
Jump in the motto
Gimme the combo
Me I no want wetin dey your sokoto

I’m.out tonight, naturally fine .eh mm

Make you no use me to dey dey play
Remember when u call me your orente

He say my body sweet like reke
He wanna lovey-dovey me ,see gbege
O Boy

Normal level, gum.my body like magneto
Gimme backup like forseto..ahhhhhhhhh

CHORUS
Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC,
why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc why you searching
through my phone, girl me I wanna know

Na why i just dey sheweray sheweray sheweray,
Na why I just dey show me plenty werey 4X

Verse 2
I no fit see cup drink water
Ever since I block the kele for ikota
She dey call me big brother
She dey always make sure I dey think of her
Anything wey we link up bah
Jam my ex e tototori ,she insult her
Her skoiskoi dey on default brah
Only thing wey dey give her joy na my chizoba, chere ifeoma

CHORUS
Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC,
why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know

The girl just dey sheweray sheweray sheweray,
the girl just dey show me plenty werey 4X

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button