lyrics

Nasboi – Small Money Lyrics

Advertisement

OhOh, …. I see you
OhOh, …. I see you

Heba heba heba hee
When i get small money, me self go jaiye
(Champagne Hennessy ooo)
When i get small money, me self go dorime gan
(YhemoLee I see you)
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Heehee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two

Verse 1
Where una dey, I dey do mathematics
You dey there dey speak big english
Where una dey, I dey hustlе my small thing
You dey there dеy lose for Sporty
When I get this my money, make you no talk say na Yahoo
When I get this my dough, make you no talk say na juju i dey do

Advertisement

Chorus
When i get small money, me self go jaiye
(Champagne Hennessy ooo)
When i get small money, me self go dorime gan
(YhemoLee I see you)
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Heehee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two

Cos the gbedu don drop, I swear na heat
If your memory full, abeg delete
Make you no go gree like omo-onile
Make you dance and party like Poco-Lee
And you know say me I no dey like Yawa
And you know say me I no dey like palava
If you turn olooo, no yawa
Even If i ball pass Maradona
Anywhere money dey, I go dey
Anywhere shayo dey, I go dey
Anywhere wahala dey, I no dey
Anywhere money dey, I go dey

Chorus
When i get small money, me self go jaiye
(Champagne Hennessy ooo)
When i get small money, me self go dorime gan
(YhemoLee I see you)
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Heehee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two

When i get small money, me self go jaiye
(Champagne Hennessy ooo)
When i get small money, me self go dorime gan
(YhemoLee I see you)
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Heehee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button