lyrics

MORRAVEY – MAGICIAN LYRICS

Advertisement

Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

Advertisement

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
You might also like
Anchovy
Kizz Daniel
Praise
Elevation Worship
City Boys
Burna Boy
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me

Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button