Kcee – Big Fish Lyrics

Advertisement

Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O nono
Big Fish
Big Fish
Every day, we dey lavish

Onye bu nu
Egwu na aga
Ima na ogwumagana
Acha ri ba
Boys ba ta obodo
Obodo e nwee be anuli
Onye bu te ike
Obodo eme ya eze
Ima na anyi pu ta ogbo
Ife anyi na eri wu kwa
Pounds and Dollars
Kcee I swear to God o
Asa Odugwu no be
Hanky panky o
O nono

Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O Nono
Tell them say na money
If you show, you jolly
If you dey where we party
You go know say
We dey living the life o
O Nono

Share your love

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *