lyrics

Davido – UNAVAILABLE LYRICS

Advertisement

Baddest
You know
Eh-eh-eh-eh-eh
Tune into the king of sounds and blues
Initiating rage process

I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)

And I sorry for who wan (Who wan), who wan gbe my matter s’ori
I’m only human (Human), so make nobody para, oh
Say I carry woman (Woman), shey na man wey I for carry?
Fuck all the rumours, abi e get when I talk say I be pastor
Mm (Yeah-yeah), if you know, you, oh
The kind work, if it’s not owo, oh
I can’t talk ’cause, owo ni koko (Koko)
Oga Ade dey your dey, me, I dey for the dey, girl, I’m unavailable

Advertisement

I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)

Them streets be complicating my life, I don’t have no time, sana
Come see me shining, got too many birds on my IG
I’m changing my life, oh, got my mama proud, innit?
She kept me going, this fame took all my freedom omo
‘Cause I’m a big propeller, save your rumors
Girl go jealous, got a big banana
I’m a big propeller, save the rumors
Girl go jealous, got a big banana
‘Cause I’m a big propeller, save the rumors
Girl go jealous, got a big banana
I’m a big propeller, save the cheddar
Fuck their father, chiki-chi-chiki-chi-chi

I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button