lyrics

CKay – Capture My Soul featuring Joeboy Lyrics

Advertisement

On me on me
on me on me
balance it on me oh
Girl we loving
till the morning
morning morning oh
Make we reduce all the fighting
increase the loving oh

Pre-Chorus:

Fefe ne fe fe
Your body dey we we
I’m in love with you
I’m in love with you
Make I leave you for where? where?
If na lie i dey tell you
make water carry me go
(water carry me go)

Advertisement

Chorus:

Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

Verse 2:

From the night
till the morning
Girl it’s only you that I’m wanting
cos you fine and you sexy
Nwa baby do me gently ewe
no do me shege
no use me play
dance to my reggae
Are you ready?
Pack your bags make we fly go Paris
answer answer me oh mami
only you fit to control me
with your face and your big body
abeg no killi somebody pikin for here
Oh mami
only me wey fit handle you
make my ways no dey confuse you
abeg no killi somebody pikin for here

Pre-Chorus:

Fefe ne fe fe
Your body dey we we
I’m in love with you
I’m in love with you
Make I leave you for where? where?
If na lie i dey tell you
make water carry me go
(water carry me go)

Chorus:

Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button