Mmmmmmm (Zagadat)
So we dey, Zuzulakate
Celebrate grace celebrate favours (ehen)
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
So we dey, Zuzulakate
Celebrate grace celebrate favours (ehen)
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
Say me I never fight nobody (nobody)
I just wan dey with my somebody (somebody)
And my lady she dey give me company (company)
Wahala no go killi somebody o Lawd
Say me I no dey fight nobody
I just wan dey with my somebody
And my lady she dey give me good good love
And my lady she dey give me good good love
O Lord
So we dey, Zuzulakate
Celebrate grace celebrate favours (ehen)
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
So we dey, Zuzulakate
Celebrate grace celebrate favours (ehen)
I no dey cross my neighbours (yea yea yea yea)
I dey get fruits from all of my labours
Yor now I be smiling to the bank you know
I no dey too dance but I shaku o
I am feeling so high like I shacki o
Me I no fit ever ever lack again
I dey para (swah!)
I dey gara (ah)
Came from the bottom
And I, I climb the ladder (ya)
Tony Montana no do reach this one
And you know sey Joeboy na real one
So many things wey dey go through my mind
I no dey find trouble mehn na money I dey find
Any good thing I dey seek I dey find
And I come through with that special kinda vibe
No lies
Everything nice
Everything cool
Everything right
And we dey here
With all my guys
And we dey flex we dey party all nigh night
Zuzulakate
Celebrate grace celebrate favours (ehen)
I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
So we dey, Zuzulakate (ya ya)
Celebrate grace celebrate favours (ehen)
I no dey cross my neighbours (‘pondeck)
I dey get fruits from all of my labours
Say me i never fight nobody (nobody)
I just wan dey with my somebody (somebody)
And my lady she dey give me company (company)
Wahala no go killi somebody o Lawd
Say me i no dey fight nobody (no no)
I just wan dey with my somebody
And my lady she dey give me good good love
And my lady she dey give me good good love
O Lawd