lyrics

CKay come close ft Ayra Starr Lyrics

Advertisement

icy
not many things excite me but you excite me
in real life you look like you look on IG
your body causing go slow causing go slow
if i give you my love, girl you go want more
than my love
i sey the things we dey do we dey keep am undercover
oh girl it’s me and you
me and you tonight
oh baby me and you
me and you tonight oh woah wooah woah

CHORUS:

Sad romance
Girl let me rock your body from Naija to France oh
Sey you get boyfriend e no be my concern
Sey you get boyfriend e no be my concern

Advertisement

come close make i hold something o
come close make i hold something o
me i dey like that thing o
come close make i hold something o

VERSE 2:

This love don Dey feel like jazz
I love you so tey e tear my eyes
I think about you all the time
Na only your matter Dey my mind
Murder on my mind
A bch can fuing try
I got murder on my mind
I’m so possessive
I can’t help it
not even if I try

CHORUS:

Sad romance
Girl let me rock your body from Naija to France oh
Sey you get boyfriend e no be my concern
Sey you get boyfriend e no be my concern

come close make i hold something o
come close make i hold something o
me i dey like that thing o
come close make i hold something o

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button